Everyday – Ken Erics (Official Audio)
December 8, 2023
Iniobong – Ken Erics (Official Audio)
December 8, 2023

Validation – Ken Erics (Official Audio)

Produced by Year12

Lyrics:

Life situation
Life situation

See I don’t need no validation
See I no dey for no competition
If You talk about the dead
Make You talk about the living
If you see me around the street make you know say I no stop believing

See I don’t really know where I’d be right now
So many many stuff wey dey go down
Even when we Dey for the down town oh

See I don’t really know where I’d be right now
Everywhere we go, we dey shut down
My music play for the countdown oh yeah

Back wen dem dey call me a son of a nobody
But right now I be somebody
Right now I dey do my thing
No forget the time wey you say I be bad person
You talk say I dey do bad thing
But right now I be good person

See I don’t really know where I’d be right now
So many many stuff wey dey go down
Even when we dey for the down town oh

See I don’t really know where I’d be right now
Everywhere we go, we dey shut down
My music play for the countdown oh yeah

See I don’t need no validation
See I don’t need no validation
I’m still the same in every condition
See I no force no participation

Back wen dem dey call me a son of a nobody
But right now I be somebody
Right now I dey do my thing
No forget the time wey you say I be bad person
You talk say I dey do bad thing
But right now I be good person

Gwam onye ga abu oyim o
Gwam onye ga abu oyim o
Gwam onye ga abu oyi m o

Kedu onye ga abu oyim o
Kedu onye ga abu oyim o
Kedu onye ga abu oyim o

Facebook Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.