Dance – Ken Erics (Official Audio)
December 8, 2023
Validation – Ken Erics (Official Audio)
December 8, 2023

Everyday – Ken Erics (Official Audio)

Produced by SuddenSmoke

Lyrics :

From this moment,
I give my love, my heart all to you
It belongs to you
From this moment
I no go play no game
I no go tell you lies
I no go break your heart

I go dey for you
And you go dey for me
We flying to the moon
And we go
Touch the sky
You go dey for me
And I go dey for you
Even when road is rough
Me I go dey Kampe and
And I promise to Love you every day,
More than words can understand
Love you everyday
My heart beats for where you stand
Love you everyday
Promise say I go be your man
Love you everyday
Love you as much as I can

Wetin you want wey I no fit give to you?
Because you turn on the light in my world
And make it brighter
Me I go tell the world about you
The way wey you dey do me I never see
See I go tell the world about you
The things you dey do me I never see

From this moment,
I give my love, my heart all to you
It belongs to you
From this moment
I no go play no game
I no go tell you lies
I no go break your heart

I go dey for you
And you go dey for me
We flying to the moon
And we go
Touch the sky
You go dey for me
And I go dey for you
Even when road is rough
Me I go dey Kampe and
I promise to Love you every day,
More than words can understand
Love you everyday

Facebook Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.