Validation – Ken Erics (Official Audio)
December 8, 2023
In My Head – Ken Erics (Official Audio)
December 8, 2023

Iniobong – Ken Erics (Official Audio)

Produced by Benjay

Lyrics

Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait

I dey wonder wonder where you dey-all my life
I don waka waka so early eh
As e be say I get you gurl, we go manya manya
You no dey give me doubt oh gurl,
Make you hurry enter

Shey you know say Angelina ji egwu
And Paulina ji egwu
E no mean say dia body kwu n’egwu
Mana-Antonia ji egwu

Shey you know say Angelina ji egwu
And Paulina ji egwu
E no mean say dia body kwu n’egwu
Mana-Antonia ji egwu

All the girl dem like say my side
I no Dey use dem play koso o
We no dey kiss and tell
Many mountain to climb no be your own o
She say gimme Wi-Fi make I log in
Dis your Benz I go bend am over
She wanna use is to the end no recovery
Me I go pull up like a gangster lover
Shi ma many many things to talk about-
I no fit wait till tomorrow
Ukwu Sara mbara baby mara mma eh eh
If na my last card I go spend o

Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait

Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait

Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait
Iniobong wetin you bring come
E don tey I don wait

Shey you know say Angelina ji egwu
And Paulina ji egwu
E no mean say dia body kwu n’egwu
Mana-Antonia ji egwu

Shey you know say Angelina ji egwu
And Paulina ji egwu
E no mean say dia body kwu n’egwu
Mana-Antonia ji egwu

Facebook Comments

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

This site uses Akismet to reduce spam. Learn how your comment data is processed.